VIDEO-God Abeg Save Us-See How This Sweet Take Turn To TOWEL.
VIDEO-God Abeg Save Us-See How This Sweet Take Turn To TOWEL.
Na wa oh, nothing we nor go see for life, wetin dey even happen for the world self?
The things wey our eyes don see this year nor be here at all, na only God go save us.
Shook eye for this video make you see how sweet wey dem dey lick tk turn into towel wey person fit use tk clean body, wonders nor go end.
Abeg share this video for all your friends and even your enemies to see.
Make God help us for this world, na beg we dey. hmmmmm.
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}